SHARE IT TO OTHERS DONT LAUGH ALONE

Some Nigerians can be very
funny. I saw these abbreviations
and it caught my attention.
Look at them .......
*NAIRA* - Never Allow Igbos Rule
Again
*PHCN* - Problem Has Changed
Name
*HAUSA* - House Animals Using
Seat of Authority
*APC* - Association of Past
Criminals
*NYSC* - Now Your Struggles
Continue
*PDP* - People Deceiving People.
*MTN* - Maintain Total Nonsense
*ABACHA* - After Babangida
Another Criminal Has Arrived
*NEPA* - Never Expect Power
Again
*BUHARI* - Brought Unnecessary
Hardship Among Reasonable
Individuals.
Don't laugh alone.......Let others
laugh with you.
NIGERIA IS SECOND TO NONE.
*Na only for Naija e de happen
o.....*
*Na only for Naija* you
go see fish inside
"MEAT PIE"..
*Na only for Naija* we
dey count money after
we withdraw am from
ATM because we no
even trust ATM
machines.
*Na only for Naija*
PHCN dey say:-Win a
brand new GENERATOR
if you pay your NEPA
bill...
*Na only for Naija*
people dey horn for
traffic light make e
quick change from Red
to Green...
*Na only for Naija* Pharmacy dey
sell Coke, Recharge Card, Chin
chin, Puff puff and beer.
Wetin you no see for
Naija, you no fit see am
anywhere in d world...
*Na only for Naija* you go see
one person dey use Bold5, X3,
Ipad2 and Nokia N8 all at once
while his mother dey sell
groundnut for Junction.
*Na only for Naija* you go see
mad man dey control traffic,
people wey get sense dey obey.
*Na only for Naija* you go see
native doctor dey use laptop
connected with MTN modem.
Maybe they are now consulting
the spirits online..
*Na only for Naija* u go see a
man selling a book from street to
street that says HOW TO MAKE
MONEY WITHOUT STRESS. I
wonder why him no read d
book.
I salute Nigerians......
Just laugh out DAT stress jhor
My Nigeria Your Nigeria our
Nigeria My country if you. Agree
share it

Comments

Popular posts from this blog

2018 WASSCE SOCIAL STUDIES THEORY

2018 WASSCE PRINCIPLE OF COST ACCOUNTING

WAEC Threatens To Cancel Entire Results Of Candidates Caught With Mobile Phones